Oyege
My God is a very big God
He no dey fail oh he no dey lie
If he talk am he Don do am oh
That is why we dey praise am oh
The thing wey give us papa
Na him we dey bring am so
Papa you no dey fail
I will praise you the RockTown way
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oh na na na
Oya carry the problem come
My father is more than able
(You know what I mean)
Ah, more surely eh
Jehova talk and do
Plenty miracles everywhere
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah le
Oya make we begin dey praise am
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Everywhere I go Dem dey call my name
they Say rich boy you be super star oh
I tell them sey no be me do am
Na Baba God Be the super star oh
Orimi yeh nah confirm oh
Annointing yaga for my head oh
Jesus no body be like you
Me I go praise you for ever more
Onye oma meh you do well for me oh
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah le
Oya make we begin dey praise am eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Life no dey two make you live am well
Everyday you wake make you thank God oh
If no be God you for Don kaput oh
Igwe we dey praise your name
Plenty miracles every where
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah le
Oya make we begin dey praise am
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
No comments:
Post a Comment
Visit Itune for the audio and Youtube for the video of this song..
All lyrics on this blog are properties of the artists and are provided for educational purposes.