Saturday, February 10, 2018

SONG LYRICS: I KNOW YOU BY MIDNIGHT CREW

Some people say o
Why I just dey follow follow follow follow o
 Jehovah say o
Me I no go borrow borrow borrow borrow o

Some people say o
Why I just dey follow follow follow follow o
 Jehovah say o
Me I no go borrow borrow borrow borrow o
‘cause I know who I follow
Follow You (2x)
And I follow who I know
I know You (2x)
Baba mi, I know You

Te’ti gbo mi (3x)
Wetin I dey gist o
Oh o oh o
Hear the topic wey I just dey bring o
Oh o oh o o
Tell the world who talk you say you no soji
Dem fit talk you say you fit dey form sabi
Abi?
No mind o
Follow the leader – Alpha and omega
Make you no follow the fake

Some people say o
Why I just dey follow follow follow follow o
 Jehovah say o
Me I no go borrow borrow borrow borrow o
‘cause I know who I follow
Follow You (2x)
And I follow who I know
I know You (2x)
Baba mi, I know You

If you love Him make you join the lead so
If you hear me dey follow me sing o
See the world they fit turn their back away from you, from you
And you may not find a friend to stand with you
No mind o
Follow the leader
He’ll take you higher
Make you no join their mistake

Some people say o
Why I just dey follow follow follow follow o
 Jehovah say o
Me I no go borrow borrow borrow borrow o
‘cause I know who I follow
Follow You (2x)
And I follow who I know
I know You (2x)
Baba mi, I know You

I know You, I follow you
Oba to n je ki n dun
Won ni, won ni mo ku
Tele Jesu waa sun
Won ni mo n dun bii wuka
Jesu san i Alpha
To ba fe mo how far
Wa tele Jehovah

Some people say o
Why I just dey follow follow follow follow o
 Jehovah say o
Me I no go borrow borrow borrow borrow o
‘cause I know who I follow
Follow You (2x)
And I follow who I know
I know You (2x)
Baba mi I know You
Know You (3x)
Baba mi I know You
Know You (3x)
Baba mi I know You
Know You (3x)

No comments:

Post a Comment

Visit Itune for the audio and Youtube for the video of this song..
All lyrics on this blog are properties of the artists and are provided for educational purposes.

Correct Lyrics © 2020 Africanglyrics No privacy infringement intended