Hey
Yea yea yea yeee-ea
Hey
This is the welu welu master
Yea yea yea yea yea…….
Charlce d Duke on the beat o
Hey
Ehn ehn.
As you see me so
I no get wahala at all
As you see me so
Na only halleluyah
As you see me so
I no get wahala
As you see me so
Na only halleluyah
When I look at my life
Na your goodness and mercy I dey see
O eh eh eh
Eh
All the many many things wey you done do for me papa
My mouth no fit talk am o eh
You gave your life to set me free
Give me a brand new start and a new story
Which kind God be this
I've never seen this kind before
You carry all my sorry away
I go praise you everyday
I don't need to worry
Cos you don change my story
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Eh!
Na because of you I dey shine eh
Na because of you I dey pose
Na because of you I dey make shakara eh…
Bad belle people dem dey eye me
Dem dey gather to try me
Ogeneme go scatter dem plan eh
Eh eh eh eh
Eh!
Anybody wey dig pit
Dig pit for me
Dem go fall inside eh
Ya ka ta!
So me I no dey worry
Me I no dey fear eh
God is for me
Nobody can hold me
I dey praise my God eh
I no get e problem eh.
Eh eh eh eh
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Eh!
As you see me so
I no get wahala
As you see me so
Na only halleluyah o
As you see me so
I no get wahala
As you see me so
As you see me so
As you see me so
I no get wahala
As you see me so
Na only halleluyah
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Eh!
I no get wahala o
As you see me so
Ah na only halleluyah o
Yes o
Na so!!!
Yea yea yea yeee-ea
Hey
This is the welu welu master
Yea yea yea yea yea…….
Charlce d Duke on the beat o
Hey
Ehn ehn.
As you see me so
I no get wahala at all
As you see me so
Na only halleluyah
As you see me so
I no get wahala
As you see me so
Na only halleluyah
When I look at my life
Na your goodness and mercy I dey see
O eh eh eh
Eh
All the many many things wey you done do for me papa
My mouth no fit talk am o eh
You gave your life to set me free
Give me a brand new start and a new story
Which kind God be this
I've never seen this kind before
You carry all my sorry away
I go praise you everyday
I don't need to worry
Cos you don change my story
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Eh!
Na because of you I dey shine eh
Na because of you I dey pose
Na because of you I dey make shakara eh…
Bad belle people dem dey eye me
Dem dey gather to try me
Ogeneme go scatter dem plan eh
Eh eh eh eh
Eh!
Anybody wey dig pit
Dig pit for me
Dem go fall inside eh
Ya ka ta!
So me I no dey worry
Me I no dey fear eh
God is for me
Nobody can hold me
I dey praise my God eh
I no get e problem eh.
Eh eh eh eh
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Eh!
As you see me so
I no get wahala
As you see me so
Na only halleluyah o
As you see me so
I no get wahala
As you see me so
As you see me so
As you see me so
I no get wahala
As you see me so
Na only halleluyah
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
As you see me so
I no get wahala eh
Na only halleluyah eh….
Eh eh eh eh.
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Halleluyah
No wahala
Halleluyah
No wahala
Halleluyah….
Eh eh eh eh
Eh!
I no get wahala o
As you see me so
Ah na only halleluyah o
Yes o
Na so!!!
No comments:
Post a Comment
Visit Itune for the audio and Youtube for the video of this song..
All lyrics on this blog are properties of the artists and are provided for educational purposes.