Thursday, February 7, 2019

Baba I Need You_SunyOtene & D BOW Crew Ft. Sam Praise (Gospel afrobeat)

SunyOtene: If you ask me if I know your gods
I go telle you say I know know them,
If you tell me say you get e charm
I go telle you say I know need am,
If you threaten to take my life
I go telle you say you know fit o,
Because me I know one biggy God o,
Wet go settle your case for me.

Chorus:
Baba O, I need you now
To come fight them for me,
Baba wa, Arugbo Ojo o
Dem no fit bring me down.

Sam Praise:
If no be mumu dey worry you,
How you think say you fit e pass my head?
If na blood, me self I dey drink
If na night, me self no dey sleep.
Abi you never hear about my God,
Wey give me power, dominion over you.
We call on Jesus, o o o Jesus
We call on Baba, Baba ogbonge master.

Chorus repeat twice

SunyOtene: If you carry my picture go your alter,
Na Holy Ghost fire you go see.
Though they gather all around...
Jehovah dey my back gididba.
All the situations of this world
Put together no reach Baba.
By the grace of God upon me
You go be victor, not a looser.

Chorus till fade...

Download this beautiful song by clicking the link below:
https://www.reverbnation.com/barnofwisdombow/song/30478889-suny-otene--d-bow-crew-ft-sam-praise


Correct Lyrics © 2020 Africanglyrics No privacy infringement intended